Tuesday, 23 February 2016

2BABA - Officially Blind lyrics




















INTRO
 Chineke me!



VERSE 1
 Chai, baby girl you dey enter my eye
 You dey blind me like sun rays
 And your love is over flowin
 Tell me what more can I say
 So deeply you the only one that gets me completely
 24/7 girl I’m feelin you monday to sunday
 Chai, like henny like loud
 Edey make me dey high
 I dey happy I dey proud
 Girl I can never have it any other way
 And that’s the reason why me I dey say

CHORUS
 I’m officially blind
 Girl your love for me is so crazy
 I’m officially blind
 The way you lovin me is blindin me
 I’m officially blind
 Baby this is no democracy
 I’m officially blind
 Na only you wey I dey see
 Na only you wey I dey look oo

VERSE 2
 Me I don’t really care weytin all
 these people dey talk for your matter [matter]
 Me and you with a bullet proof vest
 we no send nobody kpata kpata
 Love is blind love is blind
 but you open my eyes every time you smile
 Chai, baby I'll always be there
 No need for you to fear
 I cover you like canopy
 See me over there
 All them talk na fallacy
 Dem talk e no dey follow me
 And that’s the reason why me I dey say

CHORUS
 I’m officially blind
 Girl your love for me is so crazy
 I’m officially blind
 The way you lovin me is blindin me
 I’m officially blind
 Baby this is no democracy
 I’m officially blind
 Na only you wey I dey see
 Na only you wey I dey look oo

VERSE 3
 I say na correct eye I take waka this waka
 But after I’ve got you I blind kpata kpata
 Oche dom no dom no oda dom doka
 Anybody try you I go shoot the motherfucker
 Ever blazin, you amazin
 You're a blessin, heaven sentin complementin
 Na your lovin
 be the main thing for my life
 And that’s the reason why me I dey say

CHORUS 
 I’m officially blind
 Girl your love for me is so crazy
 I’m officially blind
 The way you lovin me is blindin me
 I’m officially blind
 Baby this is no democracy
 I’m officially blind
 Na only you wey I dey see
 Na only you wey I dey look oo
 I’m officially blind
 Girl your love for me is so crazy
 I’m officially blind
 The way you lovin me is blindin me
 I’m officially blind
 Baby this your love dey sweetin me
 I’m officially blind
 Na only you wey I dey see
 Na only you wey I dey look oo

 Spellz, Spellz

No comments:

Post a Comment